Netizens storms Nigerian actress Omowunmi Ajiboye Instagram page to confirm and drag her over alleged marriage crisis speculations with her husband, Segun Ogungbe.
Reports began circulating on social media platforms and gossip blogs, suggesting that Omowunmi Ajiboye had left Segun Ogungbe.
ecalls that a report from the Instagram gossip platform, Gist Lover alleged that Actor, Segun Ogungbe’s marriage to Wunmi Ajiboye has hit the rock.
Gistlover wrote,” Actor, Segun Ogungbe second marriage hits the rock, now stucked with his first wife alone now 😂😂😂🚶🏽♀️🚶🏽♀️🚶🏽♀️ seems like first wives are beginning to win lately ooo, all these second wives dey run kitikititi lately, run enter 🏃🏽♀️ comot too,
This particular gist is messy, Segun couldn’t fund wunmi lifestyle, Wunmi started Knacking around With different men oo, na there Wahala take start, y’all remember their story now, how wunmi came to learn work from Segun Ogungbe and snatched Atinuke husband, got pregnant for him then sef, infact them almost pursue Atinuke but she stood her ground and focused on her children,
Wo I no fit type much today, all I know be say hand don meet wunmi, infact she already packed her load self, both families are trying to settle the Wahala tho but water don pass garri, FIRST WIFE DON WIN AT LAST, Second wife hits the street again😅🤣🤣🤣’
On this Post, I want you to tag Judy, hajia Minnah and any home wrecker you knw, THE DAY OF RECKONING IS COMING, kiwon dira o, I COME IN PEACE
Nigerians wasted no time in expressing their opinions as they storm her comments section, with some condemning the actress and others came to confirm the rumour.
See reactions below:
– Dem say u don finally leave Segun for his first wife. U be idan ooo enjoy jare
– All of you dropping hating comment here your mother’s are 2nd wife to your father some are even 3rd
– Oba you do this one,after you na you,ewo ni video isonu bayi,okan Bea Yi o bale mo ooo😄😄😄😄
– It’s the audacity to come to someone’s page to body shame her. no be everybody go get figure 8 shape,no be everybody get money for bbl and no be everybody like bbl. Can we learn to appreciate God’s creation? @omowunmiajiboye you are beautiful ma’am.
– Bt wait ooo….. Jeans lover said u don pursue Segun comot for new house …segun don go back to abk 🤣 by same segun still direct dis movie 😂😂 wahala…who come dey lie bayi
– I thought jeanslover said everything scatter that blog too dey lie. Carry on fine woman